Background
The Empowerment Platform

Make Moni From Your Phone. Shop. Deliver. Cashout.

You nor need shop. With your energy, small business moni and your smartphone, you go begin dey sell market and dey cash out steady.

How e dey work?

Submit Your Price

See market list and put your best price. Win the job fast.

Pamper Buyer

Shop well, pack well, and deliver fast. Build your good name.

Cash Out + Scale

Collect your profit plus delivery money. As you dey work, your capital limit dey grow!

Better Living

Your good name na your capital.

We dey promote Shoppers wey sabi pamper dia buyers. As your buyers dey give you better rating, we self go dey increase your business limit, so dat you go fit handle bigger buyers and make more moni every day.

Better Profit

More work, more money.

Shopping Limit

₦50,000

Your Progression

Shopper Level 1

Reputation Score88 / 100

Shopping Limit

₦50,000

Position

Dey Grow

"Take care of customer, make your business grow."

Become de Manager of de local market for your area.

We need Managers for every local market. As Manager, you go de oversee all de Shoppers wey dey work for your local market. Apply today make we put you in charge.